album cover

Blessing

11Music2026
album cover
Utwór Blessing został wydany 9 listopada 2026 przez Young Prinze jako część albumu The Opueh’s - EP
Data wydania9 listopada 2026
WytwórniaYoung Prinze
JęzykEnglish
BPM92
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Tekst Utworu

He Dey do content how e wan take blow
You Dey do music
Who you dey do am for
Old taker, yahoo boy
Comot here go bomb
E no get name wer them never call me
But Ogo lekki say make we no dey worry
Youngprinze Popori steady go worry
Ogo lekki say make we no dey worry
Youngprinze Popori steady go worry
Eh everyday I dey pray for God blessings
Ye make he come my way
no more stressing.
Make e come my way
Where I seat down
even if you stand
You nor go see
People dey wey no dey
Get am clear overseas
But I thank God for place wey
I Dey right now
Nobody fit stop shine
Where I seat down
even if you stand
You nor go see
People dey wey no dey
Get am clear overseas
But I thank God for place wey
I Dey right now
Nobody fit stop shine
nobody fit stop my shine shine
nobody fit shine
Street nor get memory nor go do pass yourself
Street nor get memory nor go do pass yourself
Brokenness e nor funny nor be everybody you go help
Brokenness e nor funny nor be everybody you go help
Eh everyday I dey pray for God blessings
Ye make he come my way
no more stressing.
Make e come my way
Where I seat down
even if you stand
You nor go see
People dey wey no dey
Get am clear overseas
But I thank God for place wey
I Dey right now
Nobody fit stop shine
Where I seat down
even if you stand
You nor go see
People dey wey no dey
Get am clear overseas
But I thank God for place wey
I Dey right now
Nobody fit stop shine
nobody fit stop my shine shine
nobody fit stop myyyy
nobody fit stop my
Written by: Oke Alex, Peter Tina Afe

Stopka Shazam

Wybierz język:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Obserwuj nas

Loading...