Letra

Send me the kind of Alert The kind of Alert that will make my phone to heavy Jesu! Eh eh eh ah KoretSound ahhh brother nwachukwu Abeg oh don't be sleeping on a bicycle Send me the kind of Alert The kind of Alert The kind of Alert that will make my phone to heavy Ehhh oh my Lord Oh my Jesu Yeah!!!! Make the thing dey enter so that I for fit buy venza e no Bad if I drop the kind of tithe wey go make my pastor mental O Lord I Want to hear the popo because I for like spry my MumSy Carry the woman go London ah make she just go drink coffee I say the kind of Alert Bobo wey drink verseac Jesu soak the Account I don't want to know the amount But you know that kind of Alert wey Go fresh my face like say I do make up Eh shebi cray wey go carry my phone anytime I want make call Send me the kind of Alert The kind of Alert That will make my phone to heavy Jesu!!! oh my Lord Oh my Lord oh ehhh oh my jesu! Okay Jehovah clear all the yeye make we dey sing for the pepe we want To ride from AC to AC we don tire to enter Keke so that when Will want to so seed make the seed dey big pass the whole tree And any day we want chop turkey my Guy what is the price of the poultry Shey you know the matter Sha private jet for the corner Sha and When we want buy house we go make look like say we dey buy gala Sha Shebi na that kind of Alert wey go hit you, You go want slap police man make them put you inside cell So that you go dey there think wentin you go use this money do Oh Lord the kind of Alert The kind of Alert That will make my phone to heavy Send me the kind of Alert The kind of Alert Oh my Lord!!! Oh my Jesu Ehhh eh eh eh Prinx Emmanuel The kind of Alert oyeyeyeye That kind of Alert ohooho
Writer(s): Emmanuel Masko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out