Vídeo da música

Vibetone - Koko (Official Video)
Assista ao videoclipe da música {trackName} de {artistName}

Apresentado no

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Samuel Adedolapo Adeniji
Samuel Adedolapo Adeniji
Songwriter

Letra

Oh yeah yeah VIBETONE on this one again nana Me tryna get that money get the dodo Make them know say me dope o Anywhere me show Kilamitiyoo Killing show kini koko Everytime that we show for the show Steal all the girls And make them know say me bad I know Make them know say me bad I know Bad I know o Fatima dey Everybody dey We get the right to dey feeling hiray And dance and dance Make una groove And dance and dance. Ye ye We go party We go turn up o Get down tonight say Fi dem girls tonight say Tonight say Wo wo We go party We go turn up o Call the girls tonight say Fi dem girls tonight say Tonight say Wo wo Tell me kini koko Tryna get da money get kini koko Working everyday kini koko Ninu aye kini koko Tell me kini koko Tryna get da money get kini koko Working everyday kini koko Ninu aye kini koko Ye ye We go party We go turn up o Get down tonight say Fi dem girls tonight say Tonight say Wo wo We go party We go turn up o Call the girls tonight say Fi dem girls tonight say Tonight say Wo wo Tell me kini koko Tryna get da money kini koko Monday to Sunday koko Ninu aye kini Koko Get the money you no fit spend am Working everyday to take buy the house To take buy motor and feed the kids and feed the wife And feed the family And You loose your sanity While you getting that billy And you Stacking that milly And You blowing that milly hehe This is musical relieve hehe Hehe I have been getting the billy And stalking the milly And Blowing that billy And doing the bigger things Vibeto doing the bigger things But tonight here We go party We go turn up o Get down tonight say Fi dem girls tonight say Tonight say Wo wo We go party We go turn up o Call the girls tonight say Fi dem girls tonight say Tonight say Wo wo Tell me kini koko Tryna get da money get kini koko Working everyday kini koko Ninu aye kini koko Tell me kini koko Tryna get da money get kini koko Working everyday kini koko Ninu aye kini koko Koko Koko Koko Koko Koko Koko Koko Koko
Writer(s): Samuel Adeniji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out