album cover
Eu4ria
1.244
Music
Eu4ria foi lançado em 1 de maio de 2020 por House Of Legendury como parte do álbum Eu4ria - EP
album cover
Data de lançamento1 de maio de 2020
SeloHouse Of Legendury
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM

Letra

[Verse 1]
Many times I dey F up
I dey do the things wey you no like
I know sey you no just won' talk
Make the matter, make e no go turn fight
[Verse 2]
Anytime I do you wrong, my baby girl, no dy vex for me
If I need you, dy come, omo you always come through for me
[Verse 3]
And I like it when you pull up on me
Still pretty when you frown
And I know many guys, they pursue you
I dey see dem for your timeline
All of dem your friends, they want make you free me
Tell you, sey am no good for you
But you no dey pretend, you dey always feel me
So you stand by me, you wait for me
[Verse 4]
E be your loving dey give me hangover
E no matter wetin I do, you stay loyal
E be that your loving dey give me hangover
But when I dey with you, e dey feel like euphoria
E dey feel like euphoria
[Verse 5]
Euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria
Euphoria
[Verse 6]
And I give you all the reasons to leave me, but you don't
And I know sey I no deserve you, tell me why you love me so
[Verse 7]
Girl, I don't mean to waste your time
Omo na only you dey make me come alive
[Verse 8]
I know sey I don' mess up
But I just can't get enough of you
Am craving for you
Am craving for you now
[Verse 9]
Na your side I won' wake up
Make love till the early morn
My girl
Am craving for you
Am craving for you now
[Verse 10]
E be your loving dey give me hangover
E no matter wetin I do, you stay loyal
E be that your loving dey give me hangover
But when I dey with you, e dey feel like euphoria
E dey feel like euphoria
[Verse 11]
Euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria
Euphoria
Written by: Elhi, House Of Legendury
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...