Letra

Wicked! Ever since I got my first hit song They've been jealous Silly ass, broke ass niggas But since I got famous I no dey mind, I couldn't care less 'Cause I no dey reason some kind things The kind things wey no concern me I just dey run my things (yeah, yeah) And I no dey fake am It's a lifestyle It's a lifestyle I no dey fake am It's my lifestyle (yeah) Oh, it's my lifestyle (yeah) Make I yarn you, I'm better than most of them Dem dey expect me make I fold for them I no dey pose for them I no dey online for two weeks, dem say I dey ghost on them Na their own problem On G, I thank those who discover me Olamide Baddo and ST Many girls wey dey come find me I no get time But in the meantime Come gimme something wey go ginger Give it to me while I lean back Nothing wey go fit to hinder my love for you Lisa, I go fly you go Ibiza You no even need visa (yeah, yeah) Na normal level It's a lifestyle It's a lifestyle I no dey fake am It's my lifestyle (yeah) Oh, it's my lifestyle It's a lifestyle It's a lifestyle I no dey fake am It's my lifestyle (yeah) Oh, it's my lifestyle (yeah) Wicked
Writer(s): Adedamola Adefolahan, Talabi Abraham Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out