Letra

I dey tell you my guy You know my style E no be jazz Dem dey sell am for eBay If you say you get mind And you wanna try You go-go die, iberibe It's been a landslide for a long time But dem no wan believe me All of una combine Shey you wan try? Oya do am, if e easy Who bad enough? Who do it like me? Make una call my cellular (Wait) Your back and your spinal cord, e go break If you carry my weight Because I'm way too big Way too big to be fucking with you (To be fucking with you) Because I'm way too smart Way too smart to be fucking with you (Fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (OluwaBurna) Truly, truly I bring the thunder like Muri They say I'm on drugs, ti mi o mu ri But everything them talk still no dey do me Them say na because me I be skuri Before my life changed, I lived in a movie Used to roll with the shank just like Julie Still Popcaan 'cause I'm unruly Beat my case 'cause of hung jury Took my place as the shine-shine bobo of the Nigerian breweries Because I'm way too big Way too big to be fucking with you (To be fucking with you) Because I'm way too smart Way too smart to be fucking with you (Fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (Because I'm way too big) (Because I'm way too big) Na your problem Anything you say, na your problem Anything you say, na your problem Hey! Na your problem Anything you say, na your problem Anything you say, na your problem I dey tell you my guy You know my style E no be jazz Them dey sell am for eBay If you say you get mind And you want to try You go-go die, iberibe It's been a landslide for a long time But them no wan believe me All of una combine Shey you wan try? Oya do am, if e easy
Writer(s): Timothy Z. Mosley, Damini Ebunoluwa Ogulu, Mike Dean, Eric Isaac Utere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out