album cover
Pull Over
42
World
Pull Over foi lançado em 14 de fevereiro de 2021 por Select Music Group como parte do álbum Pull Over - Single
album cover
Data de lançamento14 de fevereiro de 2021
SeloSelect Music Group
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM89

Créditos

COMPOSIÇÃO E LETRA
Tobby Drillz
Tobby Drillz
Composição
DJ K.O
DJ K.O
Composição

Letra

Ori wan o da
If dem tell me say make I leave you
I Dey here
Baby nothing wey dem fi do
Egbami say
Wetin man go do
Because of you
Girl I no do and undo
I see love in your eyes
On your mind
You no mind if e die you alright
But you know say Na only me fit make u feel
Like a queen and you see it
Sun go shine and go fall
But e no matter cos
I go Dey there till e finish
Girl na you wey I want through the bad and the rough as long as you no leave
Cos my mama say
What is love
If we can't fall
And stand up tall
Never forget say
I give it all
As long you
Say ready love
I'll be your fighter
Number one rider
Baby pull over
Make I do normal
Na you I decide a
You burn up my fire
Baby pull over
Make I do normal
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
E get as you Dey move me
Move me
Move me
Move me
Move me baby
Do me
Do me
Do me
Do me
Do me
E get as you Dey move me
Move me
Move me
Move me
Move me baby
You know the koko
I want the poko
Shey you know baby I no go play you like marc polo o
Dey for you soso
Ja mujo jojo
Dey for u baby only you baby now till tomorrow o
Cos my mama say
What is love
If we can't fall
And stand up tall
Never forget say
I give it all
As long you
Say ready love
Written by: Kojo DJ K.O Damptey, Tobby Drillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...