Vídeo da música

Apresentado no

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Chadreek
Chadreek
Performer
OlarGee
OlarGee
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
OlarGee
OlarGee
Mixing Engineer

Letra

Holy lord oh Chadreek baby Boy OlarGee me I dey pon the yard No 1 sauce boy (sweet music) Its another one reggae blues One man's food is another man's poison Wetin me I like na the thing wey you forbid My baby fine, my baby no ugly My baby is sweeter than, sweeter than honey oh Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Fine girl why no soji Tight buns with big bakassi True I dey yarn I no dey lie You are my one in a million girl Me I go love you, love you all day a a I no go tire I go need you, need you all day Baby, you dey my mind One man's food is another man's poison Wetin me I like na the thing wey you forbid My baby fine, my baby no ugly My baby is sweeter than, sweeter than honey oh Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Make them say what they like Make them do what they want to do Only you be my one o baby Only you dey my mind o baby Every day and night me I want you beside me Even though they hate, me I no go mind them Queen of my heart only you be my chargie Only you be my wifey (a a) One man's food is another man's poison Wetin me I like na the thing wey you forbid My baby fine, my baby no ugly My baby is sweeter than, sweeter than honey oh Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Ividi yo, ividi ban baree oh Ividi yo, ividi ban baree Me I never see a girl like you (ah ah a) Wey go sing my type on top this raggae beat oh (ah a) Love is wicked but I found one Love is blind but I see the right one Even though they don't want you Baby girl me go tell you say you the chosen one
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out