Letra

Greatness Another banger (let's go) DJ Neptune (hit me) Since I dey look for Insta o Your picture dey give me ginger o Girl, e be you I dey sing for o I no fit to play you like FIFA o You and your friends dem sit down I notice say you be the leader o Follow me make you for enjoy Drink Hennessy plus shisha o Hmm, astalavista o, tonight na astalavista Hmm, give me ginger o, girl, you dey give me ginger Hmm, Chelsea, Manchester o, tonight na Chelsea, Manchester Make you take am easy on me girl, yeh ma pami, hmm Whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh Me I get am for you, eh-eh I say whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh Me I get am for you, eh-eh, hmm Shey, you dey feel all my gbedu? (Gbedu) I don come with another banger o (banger) Run, make you call all your sister o (sister) You still fit to call your aunty o Amprokotomakule, baby (eh-eh) Your waist dey sweet me like fanta o (hmm) The way you dey whine to the konga o (lady shake it, let's go) This one na love at first sight I don find love for many places I don even use website But I no find anybody Wey fit the decription wey I write But when I see you from afar And I see the way your body dey shine That's why I dey use my eyeglass I dey talk to you make I no go blind, eh Make I no go blind, hmm Make I no go blind Manager give me check make I for sign Give this girl wey dey my side One minute I don change her life When money dey everything dey dey alright o Oya take your body, she be miss kedike She be miss kedike, she be miss kedike Girl, this our love, e no go fade away E no go fade away, e no go fade away, hmm I no go play you like Dembele-le, I no go play you like Makele-le Thank God say you come my way I thank say you come my way Whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh Me I get am for you, eh-eh I say whatever you need, baby girl, I get am for you, eh-eh Me I get am for you, eh-eh, hmm Shey, you dey feel all my gbedu? (Gbedu) I don come with another banger o (banger) Run, make you call all your sister o (sister) You still fit to call all your aunty o Amprokotomakule, baby o (eh-eh) Your waist dey sweet me like fanta (hmm) The way you dey whine to the konga DJ Neptune Shake am (whine am jor) Shake am (I say shake am jor) Comot body, break am Neptune
Writer(s): Composer Author Unknown, Divine Ikubor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out