album cover

Mabel

7Afro-Beat2021
album cover
Mabel foi lançado em 28 de outubro de 2021 por More Grace Records/Broken Angel. como parte do álbum Under The Influence - Single
Lançado28 de outubro de 2021
SeloMore Grace Records/Broken Angel.
IdiomaEnglish
BPM107
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Letra

Ah ah na na na na
Catamatophia
Anaa oh no no
Baby may ah ah yeah
Omo you gat me falling (eh)
Make i no lie werey dey my body (Craze)
2 AM it is you
I'm calling
Nah wait
When you no chaw
Girl i no go hungry
And e no go funny
So if i no get money nko
Oh baby sey you go dey?
If i no get e body ah
Oh baby sey you go stay?
Eh ti alert o ba wole mo
Baby Shoma duro?
Biko let's be sincere oh
Baby Shoma duro
Oh baby mabel
Your head e dey there
Only you me wan take care
(Me go take care of you)
(Me go take care of you)
Sign up my label
Oh oh
Oh baby mabel
Your head e dey there
Only you me wan take care
(Me go take care of you)
(Me go take care of you)
Sign up my label
Baby say i do
Biko say i do
I'm in love with you
So i act a fool oh oh
Baby say i do
Biko say i do
I'm in love with you
So i act a fool oh oh
Dem wan run your race
Dem wan judge your case
You no be their mate
You no dey their lane oh oh oh
Dem wan run your race
Dem wan judge your case
You no be their mate
You no dey their lane oh oh oh
If i no get the e money sey you go dey?
If i no get e body sey u go stay there?
Ti alert o ba wole
Baby Shoma duro
Biko let's be sincere baby Shoma duro
Oh baby mabel
Mabel oh
Sign up my label
Only you me wan take care
(Me go take care of you)
(Me go take care of you)
Sign up my label
Anything you want make i do i do
As long as you tell me say samygin me i do
Only me fit to dey for you
Anything you want i do for you
Infact i to fight you eh eh eh
Dem wan run your race
Dem wan judge your case
You no be their mate
You no dey their lane oh oh oh
Dem wan run your race
Dem wan judge your case
You no be their mate
You no dey their lane oh oh oh
Oh baby mabel
Your head e dey there
Only you me wan take care
(Me go take care of you)
(Me go take care of you)
Sign up my label
Oh oh
Oh baby mabel
Your head e dey there
Only you me wan take care
(Me go take care of you)
(Me go take care of you)
Written by: Samson Oladele Oluwaseun

Rodapé do Shazam

Selecionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Siga-nos

Loading...