Letra

Yeah Woah Yeah Woah Ah yeah Woah Me in this big world Me in this whole wild world Me i no fit talk Me I just write some songs Some dem call me aje Some dem call me soft (woah) But u don call my name and I will ignore you So make i take you back to the matter Tell you about the nights wey I de press for the raba Tell you about the times wey I de vex for her matter I was in the dark, could not afford to get Lantern Oh lo lo Enter their eyes like Apolo Hail from the south but dem dunno When e go loud dem wan follow What about the times I moved solo She make i turn, (oh no) My body hurts, (oh no) I was so dumb, (oh no) I gave my all to you yeah She make i turn, (oh no) My body hurts (oh no) I was so dumb (oh no) I gave my all to you yeah 365 I've been fighting 365 I've been grinding Money on my mind, I've been finding Trying to stay alive, I've been griming (yeah) 365 I've been fighting 365 I've been grinding Money on my mind, I've been finding Trying to stay alive, I've been griming (yeah) Vibes I bring when I ride on it (uh) It's why the people they be liking me (yeah) I take my time every time I give (yeah) I dey her mind every time I leave (yeah) When I'm around she dey gbe body They love my sound every melody I move around so they hear of me Abuloma u go hear of me Oh my baby burst and wyne (wyne) She listening to my grime (grime) I'm hustling, into crime (crime) Cus d money on my mind and I really feel behind So I go to meet some guys (guys) We no de sleep all the time (time) Oh my baby make you call my line Every once in a while and tell me it's alright, yeah yeah
Writer(s): Geoffrey Akonye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out