album cover
Surrender
158.327
Music
Surrender foi lançado em 9 de novembro de 2018 por emPawa Africa Limited como parte do álbum Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos to London
album cover
Mais populares
Últimos 7 dias
00:30 - 00:35
Surrender foi descoberta com mais frequência por volta de 30 segundos em música durante a semana passada
00:00
00:10
00:20
00:25
00:30
00:55
01:25
01:30
01:40
01:45
01:55
02:15
02:20
00:00
02:42

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

[Intro]
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kissing the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kissing the boy, kissing the boy
[Chorus]
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre' (Oh, baby), I surrender
[Verse 1]
I know say I no strong like Mike Tyson
I know say I no get the voice like Michael Jackson
I know say I no sweet like Zara Larson
I know say I no get the money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance, I give you everything I got
I dey pray to God, that this loving is enough
Baby, I just want to let you know
[Chorus]
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
[Verse 2]
I surre', I surre' like say na felony o
I don't care, I don't care about your money o
You surre', you surrender to my ilẹkẹ idi o
No dey fear, ọmọ, just call me your honey o
No forget, baby, set reminder
I open my heart, baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you, baby, for you, ọmọ
See, I no want Mr. Jackson, you no me better (Oh-oh)
I'm loving your melody lori instrumental (Oh-oh)
Anything you have is enough, o to mi o
Baby, I surrender to your tọtọri o
[Chorus]
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surre' to your ilẹkẹ idi o
I surre', I surrender to your ilẹkẹ idi o
[Outro]
Baby, come loving the boy
Baby, make you kissing the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kissing the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kissing the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kissing the boy
Written by: Alastair O'Donnell, Julian Nicco-Annan, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Philip Kayode Moses, Simisola Bolatito Ogunleye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...