Letra

More money more money ah Me I wanting more money ahh Make blessings fall on me ahh Change my story ki haters lanu Swagz kill them jor And I go dey do my thing Don't care if you don't love me Me self dey find money Why you dey hate on me All thanks to my family And the real ones wey show love to me Make una no worry Everything go soft on G More money more money ah Me I wanting more money ahh Make blessings fall on me ahh Change my story ki haters lanu o Not for me not for me ahh Poverty is not for me ahh The life we living no funny ahh Change my story ki haters lanu o Mafi danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo Mafi oshi ati iya danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo O lewu o Mafi danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo Mafi oshi ati iya danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo O lewu o Never let nobody make nobody know Shako si won make you demo si won And everything you do put am to God Make you lay low Make them no see me finish Me I no dey beef my gees I just want the money E je ki aiye o ye mi Ko ye mi More money more money ah Me I wanting more money ahh Make blessings fall on me ahh Change my story ki haters lanu o Not for me not for me ahh Poverty is not for me ahh The life we living no funny Change my story ki haters lanu o Mafi danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo Mafi oshi ati iya danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo (o lewu o) Mafi danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo Mafi oshi ati iya danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo (o lewu o) Mmm nobody know make nobody know o Do make nobody know o Make nobody know Ye dareycopy gbe de o yeah Mafi danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo Mafi oshi ati iya danmi wo Lord I Dey beg mafi danmi wo (o lewu o)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out