album cover
Caution
2.710
World
Caution foi lançado em 30 de setembro de 2022 por Livespot Entertainment como parte do álbum This Is Lovn - EP
album cover
Data de lançamento30 de setembro de 2022
SeloLivespot Entertainment
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM96

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Lovn
Lovn
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Lovn
Lovn
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Puffy
Puffy
Produção

Letra

Verse
Egungun wey enter the church
na ihm anointing touch
Dog wey go lost
No go hear whistle of the hunter
You come my dormot
Wetin you dey find wey you lost
Kurukere waka for my front
You Dey show me things you dey flaunt
But you no want make i touch
You carry padlock under
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Verse
Ashewo wey get shame
No go fit to make pay
Bigi man wey no dey pray
That one no go fit to tey
Orobo wey dey drink green tea to keep fit
For midnight she dey feast chicken wings
Ozuo
Who you dey deceive ozuo
Oou why oo
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Written by: Charles Akinloye t/as Lovn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...