Letra

Aya-ya-ya, aya (Uhn) Used to the good life I never pray for the bad time You know money good sha Anythin' wey stress, I no like sha No thank me, don't mention I just wanna love you intentional (love you intentional) No pressure, no tension I just wan love you exceptional (love you exceptional) Motherfuckin' Babylon I no stop 'til I get enough I no wait, my journey long Make the money full pass burdilon (take your motherfuckin' go) I know girls wey dey use toy I no care, baby, na your choice And, I fit but you Don Perignon Nobody go run your marathon I be the new born Fela Story teller, battery charger Baby pana, for my matter, use kayamanta I know the matter, the matter don't matter I be Naija don dada (dada) Baby, sho wapa? Emi kon Fela (fela) Call me jigga (jigga), I no get dada (dada) Love my cigar, do re mi fa so Kalakuta ni mo wa sha Hello oh Oya, kilotun fe so? Abacha oh Kulu-kulu so o, mi o gbo won Oya, kilonso oh? Mi o ran wan Mi o l'ejo, mi o konto Gongo aso, kutupa awu Wangelewa t'oba rimi l'oru Aye nlo t'oba rimi l'Osun Kos'ewu, na me go ball you (Take your motherfucker, go) Motherfuckin' Babylon I no stop 'til I get enough I no wait, my journey long Make the money full pass burdilon I know girls wey dey use toy I no care, baby, na your choice And I fit buy you Don Perignon Nobody go run your marathon I be the new born Fela Story teller, battery charger Baby pana, for my matter, use kayamanta I know the matter, the matter know matter Jesu go to Calvary No alawee, just for your sins Don't make me your enemy (Many things I see, life k'oma easy)
Writer(s): Akinbiyi Abiola Ahmed, Kokumo Samson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out