Vídeo da música

I Dont Care
Assista ao videoclipe da música {trackName} de {artistName}

Apresentado no

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Flavour
Flavour
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Flavour
Flavour
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wizboy
Wizboy
Producer

Letra

Anything wey you do dey must talk My brother Anything wey you do dey must talk Yes dey must talk o dey must talk Yes dey must talk o na dem get dia mouth Ebelebe I dont care (Mr Flavour) Oh yes I don care (Wizboy) I dont care I dont care I dont care I dont care You dey yankee You dey manchee You dey port harcourt o Na you be oga You dey drive rangerover You dey drive landrover You dey aba I dey panya You dey putu eye for my business You dey looku looku dey looku You dey passi passi dey gossip You dey yani yani okpaka I bin don tell you sey If you no like my style If you no like my way And If you dont like the things I do I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) Baby I dont care (I dont care) Oh yes I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) Oh yes I dont care (I dont care) Baby I dont care (I dont care) If you no get money Nwanne bad belle go talk If you come get money Nwanne na dia e go worse Akpuru gi na onu Asutariba Ngirigirigiri ka mgbiriba Tell your story na Abiriba eh brother Lekwa nu Wiz boy Ya na Flavour no n'ogbo Ifu anyi ka anyi n'abia Biko chakwa n'uzo eh Gotechanachelae Gotechakampena Kampefenekpona I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) Baby I dont care (I dont care) Oh yes I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) Oh yes I dont care (I dont care) Baby I dont care (I dont care) You dey putu eye for my business You dey looku looku dey looku You dey passi passi dey gossip You dey yani yani okpaka I bin don tell you sey If you no like my style I dont care I dont care I dont care I dont care Egbelebe I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) Baby I dont care (I dont care) Oh yes I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) I dont care (I dont care) Oh yes I dont care (I dont care) Baby I dont care (I dont care) If you dey buy moto You dey call pomo Ina ata kpomo Ina atagodinu isi ewu Nyangala nyangala nyangala Nyanganyanyanyanyanya Anything wey you do dey must talk (Fa g'ekwulili) My brother Yes dey must talk o dey must talk (Hehehe) Yes dey must talk o na dem get dia mouth
Writer(s): Regi Penxten, Filip Lieven Karel Vandueren Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out