album cover
Normal
4.074
World
Normal foi lançado em 14 de abril de 2023 por RED EYE como parte do álbum Normal - Single
album cover
Data de lançamento14 de abril de 2023
SeloRED EYE
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM113

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Victor AD
Victor AD
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Victor Adere
Victor Adere
Composição

Letra

I dey fear you
Red eye for them
Craze
Omo I stand the well with my ten toes
Give them different vibe wey go make them come dey dance with their heads oh
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh, move different with my work oh
If them go left, I go right for them
If them go back, I go front for them
If them move side, I change am for them
If them wan' run, I take flight for them
Oh yeah, yeah, Otilo
Them wan' join but them no fi catch
Them wan' spoil wetin God done patch
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
In a world of many normal people
My eye dey red, my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan' be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people, ah
In a world of many normal people
My eye dey red, my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan' be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
(Normal) Normally I no normal oh
(Normal) Normally I no normal oh
Normal, me o normal, me o normal
We be abnormal people
Written by: Victor Adere
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...