Músicas mais populares de MOONLIGHT AFRIQA
Músicas semelhantes
Créditos
INTERPRETAÇÃO
MOONLIGHT AFRIQA
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Imaekhai Richard Igebina
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Ozedikus
Produção
Letra
O Ms jailer
The way you lock my heart be like say
Oju kokoro dey your eyes
E no fit Gree me just decide
Weda stay I go stay
Or run, I go run away
Cos your place very far away
Dey very far away
Abeg o make you do me one favour
Make you no come put me for labour gan
Your loving naim I find come Lagos (Find come Lagos)
Na the things wey dey burst brain
Naim me I wan dey do (Wan dey do)
Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu)
I never see your kind of girl
Shey you don jazz me
Me I don cast
Me I don kololo
MeI don mad o
Me I don jogodo
Me I don kpra
Me I don kololo
Me I don mad o
As u see can see girl me I no fit Dey on course
Early momo me I Dey ur door
If e go work me I no too sure
But still, Me I dey for you
Make u no come put me for labour gan
Your loving naim I find come Lagos (Find come Lagos
Na the things wey dey burst brain me I wan Dey do (Wan dey do)
Na your love wey dey make me dey want to mezebu o (Mezebu)
I never see your kind of girl
Shey you don jazz me
Me I don cast
Me I don kololo
MeI don mad o
Me I don jogodo
Me I don kpra
Me I don kololo
Me I don mad o
Writer(s): Imaekhai Richard Igebina
Lyrics powered by www.musixmatch.com