Letra

Ogcmaraji for here It's Tenorship baby, I'm lankard Surrex wavegod Have we met before? You say I look familiar Why you come dey form Why you come dey dull Gimme number, you send me aza Love don dey cost Cure my heartbreak Shey you be nurse? What did you add in your sauce? See wetin you cause I wire your aza Ye! my head done burst Tenorship done love Chidinma odininma Senator daughter? She looks familiar Ogaranya I too love my baby Another bad man wan chop my baby And you know say I no go fit leave my baby Oh no my baby, Oh no It was a probability, Gimme one minute Where you Dey since? Make I treat you right my baby Make I be your all in all Give you anything wey you want if at all Give you anything wey you need Don't say no Oh no oh My ride or die make you wet I'm Spanish fly Give you everything you like When you low I'll make you high Nkechi nyeremo Pack your bag baby make we dey Anywhere you go I go follow you go Anywhere you go I go follow you It was a probability, Gimme one minute Where you Dey since? Make I treat you right my baby Make I be your all in all Give you anything wey you want if at all Give you anything wey you need Don't say no Oh no oh Shiaa Listen That's my baby Anything for my baby Be a gentle man & treat you like a lady I love my baby I no fit stress my baby Anything I do, I do for my baby Siri call my baby I don Dey miss my baby I really need to talk to my baby I know how many times wey be say my own guys carry phone go instagram go dey text my baby Early in the morning,late in the evening Call me anytime girl I'll be running to you Anything I buy, I'll buy em' for two Anytime any day I fit burst out for you Girl I don fall for you Tell me what I can't do for you Scam Republic fit pull up for you Host party today, wether night or day WAVEGOD & him crew must turn up for you Just be honest If I Give you love in excess Will you Call me word best Tell me all the process oh It was a probability, Gimme one minute Where you Dey since? Where you Dey since oh? Where you Dey since oh oh Make I treat you right my baby Make I be your all in all Give you anything wey you want if at all Siri call my baby I don de my miss my baby Give you anything wey you want If at all oh
Writer(s): Obulata Godson Chijindu, Prince Joe Chibuike, Success Cornelius Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out