Letra

O', Obah What dem a say Top boy Run All day she don dey call now As the party don the buzz we no go tire And you know say the feeling don dey high now Like 'til the party stop, I no go go oh Ti a dẹ lọ'wọ' lapo Na we the girls wan follow go Make the girl change area code 'Til you follow me, I no go go Follow bounce if you get stamina Killing any beat make dem no go try now E no get many thing I no go fit to buy now You don give me little taste make we dey go Make you no dey shy now Tell anything, girl I fit to make you mine oh Na me dey make all of the girls come inside now You dey wait for your loving from big bad now (here we go) Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú) Kà sa má jaye kà má jú rú Shebi iwọ lọ se ju See as you badder, you dey good Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú Baby, go dance and shuperu Oh baby, me and you lọ jú (lójú, lójú) Kà sa má jaye kà má jú rú Shebi iwọ lọ se ju See as you badder, you dey good Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú Baby, go dance and shuperu Sho mo (yeh yeh) I fit wait all night (yeh yeh) I gat the thing all night wey go make you feel alright (DJ Spinall) Ko wa, àwa o lólè na (here wwe go) Philomena don dey dance, I tire Nothing, I want you Only you, na only you I just wan dey run back to And I no wan know my feelings, I go call you Baby, na only you Take our time we go work all night And I go dey when you ready you fit bank on it Let the neighbours know my name Baby girl, I go dey your side o Diamond dancing on me Baby, dance upon me, I fit pay the price Baby, you make me come back on a daily Omo, I dey attach Every night we come alive, dey outside Make bad man dey show you life (yeah) Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú) Kà sa má jaye kà má jú rú Shebi iwọ lọ se ju See as you badder, you dey good Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú Baby, go dance and shuperu Oh, baby me and you lọ jú (lójú, lójú) Kà sa má jaye kà má jú rú Shebi iwọ lọ se ju See as you badder, you dey good Shebi ìfẹ' rẹ lọ jú Baby, go dance and shuperu (peru) She was too sweet
Writer(s): Chinedu Chukwunta, Ayodeji Ibrahim Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out