Letra

I'll be stable, be stable, be stable I know that I feel it You know that I need it I know that, I know that We made it, we made it I know that (it's Kel P vibes) I know that, you know it I'm not moved by what I see I know who I be I just want my peace, make money dey I go get everything I need In my own timing Koni kọja mi, koni delay So many people deny Oluwa don cosign Can't believe this my life Everything come align They're looking me, so surprised S'ọmọde lo dun bayi? I know it's hurting your pride Believe me, I don't mind Party no dey stop, when we pop Yeah, we're up, plenty spending like it's nothing Party no dey stop, when we pop Yeah, we're up, plenty spending (uh-uh-uh) Like it's nothing (hm-hm-hm) Say me, I no dey worry 'Cause Oluwa don cosign me I no dey put mouth for wetin no concern me Kind of slow, but I'm always on timing, ahn Say my eyes don see many thing, ti mi o gbadura f'ota mi If you still dey hate, you need therapy Good vibes, no bad energy oh Ahn, yeah Aje, ti n ba jade tan, aya wọn a ja Ti n ba ti fẹ mule, na banger Me, wey I don high on paraga How I go get time for wahala? Find one girl wey fine like Rihanna Spending like Obi Cubana Leave acting for Tony Montana Original, not made in China Party no dey stop, when we pop Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending) Like it's nothing (like it's nothing) Uh-uh, party no dey stop, when we pop Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending) Like it's nothing (like it's nothing) I'll be stable, be stable, be stable, be stable I know that you need it I know that you need it Be stable, be stable Ọrọ aye mi ko ma le Ma lọ Cali' or Paris Go again another day, ahn Kilo fẹ Richard Millie or Patek? Wo currency l'ọwọ mi The real shit, no fugazzi, no fugazzi, uh-uh In da club, turn it up (turn it up) Oluwe, mawe o, oluwe, mawe oh Oluwe, mawe Party no dey stop, when we pop Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending) Like it's nothing (like it's nothing) Uh-uh, party no dey stop, when we pop Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending) Like it's nothing (like it's nothing, ahn)
Writer(s): Dayo Olatunji, Ross James O'donoghue, Kelvin Peters, Oniyide Shina Azeez, Kosoko Adekunle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out