Vídeo da música

Kizz Daniel - Never (Official Visualizer)
Assista ao videoclipe da música {trackName} de {artistName}

Apresentado no

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ayzed
Ayzed
Producer
Akaeze Azuka Fumnanya
Akaeze Azuka Fumnanya
Producer

Letra

People fear wetin dem no understand (krippa) Dem wan make I play my last card (Joker) Dem smell my aroma, japa Won "l'emi Olofin Jazz man" (won "l'emi Olofin Jazz man") I don get thick skin, e no penetrate oh Big or small, I go celebrate oh I'm still alive and I appreciate Baba God, day by day (I'm still alive and I appreciate Baba God, day by day), uh Don't call me "baba baba" (don't call me) Ori ade l'emi, maza maza (ori oh) Travel the world bi Ajala-'Jala (ori) Scatter the formation pata pata (scatter the formation pata pata) I'm on my knees, Hosanna-'sanna (Hosanna oh) Make dem no see me fall for yakata-ta (never) Any kele wey do kayamata (kayama' oh) Save my prick from eternal fire (kpus) (Never) never, (never will I ever fuck up), never will I fuck up (If I fuck up, na you fuck up), o ye ye-ye (And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh), kree, yio Everyday be like carnival (everyday be like carnival) Sometimes I be thinking like animal Most times I dey pray make tomorrow no born 'Cause tomorrow carry belle for karma ('morrow carry belle for karma, mm) Straight to the Maitama (mm) Buy my ticket, go the terminal (mm-mm) Go to Ghana, go meet Abena (ni asap) Abena, roll up fi mi dagbana Don't call me "baba baba" (don't call me) Ori ade l'emi, maza maza (no go dey) Travel the world bi Ajala-'Jala (ori oh) Scatter the formation pata pata (scatter the formation pata pata) I'm on my knees, Hosanna-'sanna (Hosanna oh) Make dem no see me fall for yakata-ta (yakata oh) Any kele wey do kayamata (kayama' oh) Save my prick from eternal fire (kpus) (Never, never will I ever fuck up) (If I fuck up, na you fuck up) (And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh) (Never-ah-ahh, never will I ever fuck up) (If I fuck up, na you fuck up) (And, if you fuck up, na you fuck up still, ah-ahh) (Timi Jay on the track)
Writer(s): Oluwatobiloba Anidugbe, Azuka Akaeze Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out