Letra

Oh no Yeah yeah Wo woh... Wavy O Say, many fine girl but na you i choose Mellanin popping omo to dudu Baby give me love i go give you too Call me cubana i be talk and do Say you dey give me goosebumps And i go show you good love Say your body make me focus E no matter wetin them one talk Say, oh my baby kilode kilode baby Kilode kilode Why you come dey do like say Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby) Kilode kilode baby Kilode kilode Why you come dey do like say Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby) Yeah, melanin popping omo to dudu (To dudu) Otun rewa biti shade adu If you give me love iwo ni mabaku Joro e lenu biti Adaku Oh my baby don't you lie to me All your body put it all on me Cos i love you, baby cant you see Cos you are the light wey make me dey see Ah oh my baby don't you lie to me All your body put it all on me Cos i love you, baby can't you see Cos you are the light wey make me dey see Say, oh my baby kilode kilode baby Kilode kilode Why you come dey do like say Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby) Kilode kilode baby Kilode kilode Why you come dey do like say Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby) Why you come dey do like say esha loro mi bade Moma fowo bae shere eeee, bere lowo yewande Why you come dey do like say Do like say esha loro mi bade (Mi bade) Why you come dey do like say Do like say esha loro mi bade Yeah yeah, Superboi dey here so, Olajide...
Writer(s): Akinola Joshua Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out