Músicas mais populares de Tiaz Odia
Créditos
INTERPRETAÇÃO
Tiaz Odia
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Ifiok Usenobong Ufot
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Giftbeatz
Engenharia (masterização)
Letra
Eh go down low
Go down low
Eh go down low
Go down low
Eh go down low
Make you go down low oh oh yeah, yeah
Since I don dey fall for you I want to love you give company
Girl anytime I'll be your remedy
So give me love wey dey sweet my body
Girl since I don dey fall for you Oremi I'll shoot catapult for you
I'll bring a bad man down for you
Anything you want make I do for you
Go down low
Girl I dey say make you go down low
Anytime I see you I dey lose control
You mash up my mind when you take it slow, yeah Oh, go down low
Girl I dey say make you go down low
Anytime I see you I dey lose control
You dey burst up my mind when you take it slow, yeah
Make you go, make you go down down, down down ah eh ah eh oh eh
The things you do to me, girl i swear i cannot lie ah eh ah eh oh eh
Make you go, make you go down down, down down ah eh ah eh oh eh
Omo, the things you do to me
Girl i swear i cannot lie ah eh ah eh oh eh
I never see anybody like you
Make nobody come dey gimme lecture
Abeg na for the best o
And anywhere you dey I really wan go
I never see a body charming like yours
The way you burst up the make up the wig and go
I loco
I bow for this your government oh lo lo
Go down low
Girl I dey say make you go down low
Anytime I see you I dey lose control
You mash up my mind when you take it slow, yeah Oh, go down low
Girl I dey say make you go down low
Anytime I see you I dey lose control
You dey burst up my mind when you take it slow, yeah
Make you go, make you go down down, down down ah eh ah eh oh eh
The things you do to me, girl i swear i cannot lie ah eh ah eh oh eh
Make you go, make you go down down, down down ah eh ah eh oh eh
Omo, the things you do to me
Girl i swear i cannot lie ah eh ah eh oh eh
Eh go down low, go down low eh go down low
Go down low eh go down low, make you go down low yeah, yeah
Writer(s): Ifiok Usenobong Ufot
Lyrics powered by www.musixmatch.com