Vídeo da música

Apresentado no

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Dicey
Dicey
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ekeh Precious Chidubem
Ekeh Precious Chidubem
Composer
Uche Henry
Uche Henry
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ekeh Precious Chidubem
Ekeh Precious Chidubem
Producer

Letra

(oh oh oh oh) (Dicey dey for you) I put you for speed dial You and me no deny But I catch you for inside One corner with another man She said, do you love me?, Don't look back Forget and lets live life I know you want me back, So life must go on I know and believe that you're aware Say if I leave now you fit ment Forget yourself and end up Falling in the wrong hands Trust me, you need me where you are I'll be here I'll pick you when you're down Said just forget of breaking up Cause, E no get anywhere where you wan go, or run go Where you wan go? run go E no get anywhere where you wan go, or run go Where you wan go? run go (where you wan go) (where you wan go) (where you wan go) (where you wan go) (No go run go) But if she won go, me she pack go I no dey beg kele cuz my heart is on froze And if she won stay, make she compose I get like six kele wey dey back dey find me Dey find me, but I no dey mind dem Only you no one else fit compare Look stunning with the clothes, But you're better undressed You against them all And it's not a contest Check results, Straight As no Fs So my lady oo Whenever I need you stay close You bring peace to my mind and soul To my mind and soul So my lady oo Whenever I need you stay close You bring peace to my mind and soul To my mind and soul Cause, E no get anywhere where you wan go, or run go Where you wan go? run go E no get anywhere where you wan go, or run go Where you wan go? run go (where you wan go) (where you wan go) (where you wan go) (where you wan go) (No go run go)
Writer(s): Ekeh Precious Chidubem, Uche Henry Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out