album cover
Another
Music
Another foi lançado em 10 de dezembro de 2023 por KFM ENTERTAINMENT como parte do álbum Passing a Message - EP
album cover
Data de lançamento10 de dezembro de 2023
SeloKFM ENTERTAINMENT
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM104

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Khafero
Khafero
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Justice Chidera Ezenwa
Justice Chidera Ezenwa
Composição

Letra

I can’t find another
   Aaah
Wey go Dey forever
Dem go hear oh
Everyday Everyday
My people dem Dey cry
Yea
Dem go say
Dem go say khafero
You no Dey try
As I Dey fight my
Fight oh
I dey grind my grind oh
And I dey pray to jah oh
Make E bless my hustle
I no go lie I want to bubble
Even tho say na double
And I will never never fumble
Dem go hear
You go hear say
I no go lie I want to bubble
Even tho say na double
And I will never never fumble
Dem go hear
You go hear
Say yea yea
I can’t find another
I done find I no see
Wey go Dey forever
For where
I can’t find another
I don’t talk them no hear
Wey go Dey forever
You hear
I can’t find another
I done find I no see
Wey go Dey forever
Dem go hear
I can’t find another
I no go tell you my name oh
Wey go Dey forever
Dem go hear
Another day I go find am
Like say I bribe am
I no go like make E bad oh
Cause I go lap with thunder
All my men for Ikeja
Dem dey lap here with fire
Dem dey Hala say Wida
If you like make you shenk am
As I Dey sing oh sing oh
Owolemi go Dey Mix oh
I go Dey give dem give dem
The gbedu
The gbedu
Dem go feel am
As I Dey sing oh sing oh
Owolemi go Dey Mix oh
I go Dey give dem give dem
The gbedu
The gbedu
dem go feel am
I can’t find another
I done find I no see
Wey go Dey forever
For where
I can’t find another
I done talk dem no hear
Wey go Dey forever
You hear
I can’t find another
I done find I no see
Wey go Dey forever
Dem go hear
I can’t find another
I no go tell you my name oh
Wey go Dey forever
Dem go hear
Written by: Justice Chidera Ezenwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...