Vídeo da música

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Trad
Trad
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ken Adele Victory
Ken Adele Victory
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Trad
Trad
Producer

Letra

See everyday i dey face my call Ballin' and i no fit fall Cos all my life i've been moving up Shoutout to my ancient one I know my guys wey dey put me on Girlie wey dey show me love You know sey me i no fit do you wrong Me i no go do you wrong All night feeling so jaded Turn up for the whole weekend Howfa **** from the old days It's been a long time coming from wayback I'm trynna move it from the basics I don dey see their many faces I had to make a couple changes for some reasons So these days i'm away for No yawa, do not disturb I know sey i no dey conform I no like any mix up I wan dey for my own world We no need to dey link up So these days i'm away for I no want any disturb See everyday i dey face my call Ballin' and i no fit fall Cos all my life i've been moving up Shoutout to my ancient one I know my guys wey dey put me on Girlie wey dey show me love You know sey me i no fit do you wrong Me i no go do you wrong Ouu ah ouu ah Why you wanna go back tonight? Wait on wait on yea Now you gotta hold on o Naya I'll be on my way right back What you need now tonight? Girl you got me moving mad yea So these days i'm away for No yawa, do not disturb I know sey i no dey conform I no like any mix up I wan dey for my own world We no need to dey link up So these days i'm away for I no want any disturb See everyday i dey face my call Ballin' and i no fit fall Cos all my life i've been moving up Shoutout out to my ancient one I know my guys wey dey put me on Girlie wey dey show me love You know sey me i no fit do you wrong Me i no go do you wrong
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out