album cover
Commas
2.253.617
Music
Commas foi lançado em 30 de maio de 2024 por Mavin Global Holdings Ltd. como parte do álbum The Year I Turned 21
album cover
Mais populares
Últimos 7 dias
00:35 - 00:40
Commas foi descoberta com mais frequência por volta de 35 segundos em música durante a semana passada
00:00
00:05
00:15
00:35
01:20
01:30
01:40
01:55
02:05
02:35
00:00
02:37

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Ayra Starr
Ayra Starr
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Composição
Prince Omoferi
Prince Omoferi
Composição
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
Composição
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
London
London
Produção
AOD
AOD
Produção
Johnny Drille
Johnny Drille
Engenharia (gravação)
RAGEE
RAGEE
Produção

Letra

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, aje
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm, hmm
[Verse 2]
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight, fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, Eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Written by: Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...