album cover
Fire
album cover
Fire foi lançado em 7 de junho de 2024 por Liwy Digital como parte do álbum Fire - Single
7 de junho de 2024
SeloLiwy Digital
IdiomaEnglish
BPM104
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Letra

Dot\'s
Ooohh yeh eh
Blow my mind oh yea
Girl u fine fine pass Jung Ho Yeon
On-on oooh
Oh divine asset
U carry wetin fit make man go craze
 
Omo mummy olohun omo daddy
God dey create abegi
Wine that tin wey u getti
Ah e sure gan for me
Oh oya keep on rocky
See ur body I want to explore
You\'re my wonderland eh
Everybody take cover
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh fire fire oh fire
Ah, baby o de rora
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh
Fire fire oh fire
Everybody take cover
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh
Fire fire oh fire
Ah, baby o de rora
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh fire fire oh fire
Eh Eh
Shake shake it ko ma gbon o
Bae roll it like motor
Take take it all my money
Bae babe you\'re my Odo
Your charisma e do me wow
You steal my attention and burst
My heart eh (my heart eh)
You be criminal, original
You steal my attention and burst
My heart eh (my heart eh)
Omo mummy olohun omo daddy
God dey create abegi
Wine that tin wey u getti
Ah e sure gan for me
Oh oya keep on rocky
See ur body I want to explore
You\'re my wonderland eh
Everybody take cover
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh
Fire fire oh fire
Ah, baby o de rora
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh fire fire oh fire
Everybody take cover
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh
Fire fire oh fire
Ah, baby o de rora
Somebody pour me holy water
Cos this her body oh
Fire fire oh fire
Written by: Dot Williz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...