album cover
Tryangle
2
Music
Tryangle foi lançado em 14 de junho de 2024 por Fashiona como parte do álbum To Be Black Is God - EP
album cover
Data de lançamento14 de junho de 2024
SeloFashiona
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Fashiona
Fashiona
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Fashiona
Fashiona
Composição

Letra

Fashiona Tryangle
I no need love o
I no need body
I Dey chase my money early momo
Shoutout to my mummy
I Dey send no body
Your body tryangle
Your body kogbadu ni
You no know the value of your body
No tell me nonsense
I chase my success
I put my God first
You be my goddess
No need to confess
I wish you the best
Nobody gonna know say me and you have fucked
Nobody gonna know wetin you do me wrong
Nobody gonna know ohun taase ti’le fi jona o (ti’le fi jona o)
I don chop chop chop breakfast
Water for my eyes
I’m going through a lot
Ii don chop chop chop breakfast
Water for my eyes e plenty
I no be angel Gabriel
So I no perfect
But I be God’s sent
Anything wey you sell Omo
I go buy them
Hold me down
Hold me down
No let me go
When you on the low
Tell me who was there for you
I go hold you down baby I go care for you
No need to tell them
All the story of my life
Nobody knows all the time
Wey my tears no dey dry
I would say bye bye o
To my lover o
May be in the next life
I go recover o
Or I buy revolver
I don chop chop chop breakfast
Water for my eyes
I’m going through a lot
Ii don chop chop chop breakfast
Water for my eyes e plenty
I love my space
I love my work
A I love my routine
And for me to break that for somebody
It would just have to be that like you are really special person that fits into that puzzle and that in supportive all the things I’m doing
It’s has to be somebody that has taste in music
It has to be somebody that gets along with much to the point that when we were separate I am feeling that I can’t function properly without their presence
I have come across it a few time I have yet to be alone to hold on to it for whatever reason
I am the captain of the ship and I look at my army and I see a lot of people on board
Written by: Alade Oluwaseun Fashiona
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...