album cover

Apple

38.785Afro-Pop2024
album cover
00:00
00:25
00:55
01:05
01:10
01:35
01:40
01:45
02:10
02:20
02:25
00:00
02:33
Últimos 7 dias
Apple foi descoberta com mais frequência por volta de 1 minutos and 5 segundos em música durante a semana passada

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

[Verse 1]
Nwanyị ọma
Ọọ gịnị ka ị na-emezịa?
Ebee ka ị na-ejezị?
Onye ka ị na-ekpesalụ?
Nwanyị ọma
Na wetin you de do?
Thought we were doing fine?
Don't you wanna remain mine?
[PreChorus]
Carry your motor drive am to my house
No answer anybody, no collide
Oya, jejely, jeje drive am come my house
Make we reconcile
Nothing dey outside
[Chorus]
No matter how e be
Na you be the apple of my eye (Of my eye)
Baby, baby, I swear
No matter how e go
Na you be the apple of my eye (Of my eye)
Baby baby I swear
[Verse 2]
Nekwa ka isi ewe
Asampete nwanyị ọma
Webelụ,webelụ weh
Nekwa ka isi akwọ
Asampete nwanyị ọma
Kwọbelụ, kwọbelụ, kwọọ
Nwanyị ọma
Na wetin you dey do?
Don't you know we are doing fine?
Don't you wanna remain mine?
[PreChorus]
Carry your motor drive am to my house
No answer anybody, no collide
Oya, jejely, jeje drive am come my house
Make we reconcile
Nothing dey outside
[Chorus]
No matter how e be
Na you be the apple of my eye (Of my eye)
Baby, baby, I swear
No matter how e go
Na you be the apple of my eye (Of my eye)
Baby, baby, I swear
[Chorus]
No matter how e be
Na you be the apple of my eye (Of my eye)
Baby, baby, I swear
No matter how e go
Na you be the apple of my eye (Of my eye)
Baby, baby, I swear
Written by: Chike Ezekpeazu Osebuka

Rodapé do Shazam

Selecionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Siga-nos

Loading...