album cover
Cresent Moon
album cover
Cresent Moon foi lançado em 26 de junho de 2024 por Norquer Records como parte do álbum γένεσις (Genesis) - EP
26 de junho de 2024
SeloNorquer Records
IdiomaEnglish
BPM97
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

Frustration
Contemplation
Melo mo feso
All the isokuso
All the time wey dem wan make i fall
Motun tide
It's that younging again
Anything dem tell you about me no be lie
Orisirisi lo'n so isokuso
Dem say i run away
I just try to pretend it's nothing
When I'm moving i dey go with caution
Mi o le waje kiwon koba mi
Any time I'm down
Holy Mary carry me up
Or when i hear gbagaun for my cellie
Say e don drop
Dem know i dey come with ammunition
How you gonna tell me to relax now
Wey dem been dey ask wetin be cash out
Why i dey vex you no fit get me yee
Jah no leave me for there
I dey waka waka no forget
Jah no leave me for there
I dey waka waka no forget
Been on the edge of the road and I can't feel my legs
During the night in the time when the Moon is not there
Jah no leave me for there
I dey waka waka
I dey waka waka
Dem try box me hmmm
Unbox me wa sere fimisile
I've been calling you knocking o
You were no where to be found
Awon alobosi o
Jah come save me
I no fit see everything
Make i no go crazy
Jah no leave me for there
I dey waka waka no forget
Jah no leave me for there
I dey waka waka no forget
Been on the edge of the road and I can't feel my legs
During the night in the time when the Moon is not there
Jah no leave me for there
I dey waka waka
I dey waka waka
Written by: Dolapo David Olasehinde, Emmanuel Odiaka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...