album cover
Answer
Music
Answer foi lançado em 3 de julho de 2024 por Bhigbaze como parte do álbum Bhig Step
album cover
ÁlbumBhig Step
Data de lançamento3 de julho de 2024
SeloBhigbaze
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM100

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Bhigbaze
Bhigbaze
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
IFEOLUWA SOKOYA
IFEOLUWA SOKOYA
Composição

Letra

Verse 1
I\'ve been going through a lot
don\'t know how to fill the void
I\'m asking for help
would you come
yes or no make e no prolong
don\'t know how to wield a gun
never have I killed before
make you no go call me whore
anger issues plenty gan
dem no know how hard it got
just to be a better one
just to be a greater me
OMG
dem no dey see
Prechorus
answer
answer
baby
baby make you answer
answer
answer
baby
baby
baby answer
answer
answer
answer
answer
answer
oya baby answer
answer
when I call you answer
answer
baby
baby answer
answer
answer
answer my call now
Chorus
dem no know wetin dem no fit know
me as you you see so
my story long
me I wanna have it all
GOD bless my work
I know say e no easy but
I\'m gonna rock
me I do no dirty works
I\'m bright as sun
make dem talk what dem wan talk
i no go phoor
i no go phoor
mighty one I\'ve got
i no go phoor
phoor
phoor
phoor
Verse 2
luku luku oo
dem just dey look me
i dey go slow
dem no fit catch me
dem dey hate me
una go burst ni
disregard me
while I\'m elev8in
naturally dem just wan stop
soldier ants ni yin
I\'m very salty
I\'m not climbing
yes me I\'m flying
I\'m flying so high I\'m flying
Written by: IFEOLUWA SOKOYA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...