album cover
Ella
5
Music
Ella foi lançado em 14 de junho de 2024 por gọdfàdá como parte do álbum Billings Way
album cover
Data de lançamento14 de junho de 2024
Selogọdfàdá
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM113

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Bimbi Philips
Bimbi Philips
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Odusola Bimbi Philips
Odusola Bimbi Philips
Composição
Klem Nwamonye Ikemefuna
Klem Nwamonye Ikemefuna
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Shettima Damilare Omoniyi
Shettima Damilare Omoniyi
Produção

Letra

Asanwa my bae, Asanwa my bae
Asanwa
Your monthly contribution, na him i must to pay o
Asanwa
Bimbi
(Killi me da)
Gọdfàdá
Call me donatus, Ella
Cos I be your donator, Ella
Anything you wan do
I be you number one contributor, Ella
Dem no dey call me gọdfàdá for nothing
I be talk and do, Ella
Both your savings and current
Girl i go stock am put, Ella
No economy, Aje
Na first class you go fly
No polygamy, Aje
Na only you wey I go wife
Forever and ever, my baby i promise you say i go dey loyal (ok)
Forever and ever, my baby i promise you say i go dey loyal
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
Ella koko, Ella
Ella koko, Ella
Shangala baby, tulanga baby, give it to them one time (one time)
Oroma sisi, wetin i dey si, just dey do me one kind (ok)
Shangala baby, tulanga baby, give it to them one time (one time)
Oroma sisi, wetin i dey si, just dey do me one kind (ok)
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
(Gbess!)
Asanwa my bae, Asanwa my bae
Asanwa
Your monthly contribution, na him i must to pay o
Asanwa
Asanwa my bae, Asanwa my bae
Asanwa
Your monthly contribution, na him i must to pay o
Asanwa
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
I go kill ewu for you, Ella
Shower money over you, Ella
Na la vida loca hey, Ella
For anywhere wey we dey, Ella
Ella koko, Ella
Written by: Klem Nwamonye Ikemefuna, Odusola Bimbi Philips
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...