album cover
Fire
29.181
Afrobeats
Fire foi lançado em 26 de junho de 2024 por Dvpper Digital como parte do álbum Hat-Trick - EP
album cover
Mais populares
Últimos 7 dias
01:00 - 01:05
Fire foi descoberta com mais frequência por volta de 1 minutos em música durante a semana passada
00:00
00:20
00:35
00:40
00:50
01:00
01:05
01:35
01:40
01:45
02:00
00:00
02:18

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Muyeez
Muyeez
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
PS10
PS10
Composição
Moshood Olanrewaju Abiodun
Moshood Olanrewaju Abiodun
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Ps10beats
Ps10beats
Produção

Letra

Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Dem no wan make the boy go up
But Oluwa juwonlo
Don see many things spoilt
Rugged boy, I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessings no go comot
And like this me, I no fit dull
(Fire) oh fire
(Fire, bring the fire)
Fire (fire), oh, fire
(Fire, bring the fire)
Whoa-oh, oh ah (fire)
(Fire, bring the fire)
(Fire) fire
(Fire, bring the fire)
Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
But e no possible, omo, me I no fit lie
Carry my cross and I carry my cross
To my front, my guy
'Cause I know if I get the fire
Na my own, na my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me, Holy Ghost fire (fire, fire, fire)
I know where I come from
That's why the boy no dey gazo
Out for the money, me I stubborn
Give me my money, osiso 'cause I get
(Fire, fire, fire, bring the fire) fire, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Koba
Written by: Moshood olanrewaju abdulmuiz, PS10
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...