album cover
Activate
3
Worldbeat
Activate foi lançado em 8 de julho de 2024 por MYQI Studio & Aiyebiz Group LLC como parte do álbum Activate - Single
album cover
Data de lançamento8 de julho de 2024
SeloMYQI Studio & Aiyebiz Group LLC
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM96

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Wavy OT
Wavy OT
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Daniel Talabi
Daniel Talabi
Composição
Oluwakayode Sasore
Oluwakayode Sasore
Letra
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
HeyYoWyte
HeyYoWyte
Produção

Letra

Turn up me radio
If no be money I be olodo
Mi come to lead mi no want to follow
Ororo in d eyes of oloro
Me Steady scoring I be feeling like Suu
Tell all me haters e ko gba yin ke sun
Una no fit see draw
Me and una no be equal
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
E be later wey me I Dey realize
Tory matter too long me I summarize it
You see this music journey no be chice
Any chance wey i dey get I Dey always grab it grab it
You no fit know
O lo lo lo
Won kpolongo
Wavy Omo ologo
You no fit know
How I Dey do am
Na GOD e do am
No go Dey check am
Turn up me radio
If no be money I be olodo
Mi come to lead mi no want to follow
Ororo in d eyes of oloro
Me steady scoring I be feeling like Suu
Tell all me haters e ko gba yin ke sun
Una no fit see draw
Me and una no be equal
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Written by: Daniel Talabi, Oluwakayode Sasore
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...