album cover
do
4.352
Afro-Pop
do foi lançado em 4 de outubro de 2024 por Never Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited como parte do álbum By Any Minz
album cover
Data de lançamento4 de outubro de 2024
SeloNever Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM115

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Minz
Minz
Interpretação
Blaqbonez
Blaqbonez
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
Composição
Oluwadamilola Aminu
Oluwadamilola Aminu
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
44DB
44DB
Produção

Letra

[Intro]
44
Trillo
Uhn-uhn-uhn
Uhn, uhh-uhn
[Verse 1]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[PreChorus]
She say I be, sharp shooter, sharp shooter
Ṣanawọle spray all the girls in my bazuka
Dem go fall like dominos, when dey see the kaluba
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mulla
Fuck y’all talking about
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Verse 2]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[Verse 3]
Girl, you fine, so fine
So fine, so fine
Make I show something wey your man no fit do ah ah
Give her one time, she no kon wan no leave us
'Cause her man only do bare minimum
We dey, we dey do too much
7 o clock and we still dey pop
Issa, issa tension party
I don’t know that bro, get the fuck out my section
Snaps wey send boys into depression
That's our sole occupation
[PreChorus]
Yah, sharp shooter, sharp shooter
Zero body shots, I’m going for the jugular
Make somebody hold me now, flow so spectacular
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mula
Fuck y’all talking bout
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Outro]
I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
Written by: Emeka Akumefule, Oluwadamilola Aminu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...