Créditos

INTERPRETAÇÃO
OluwaMillar
OluwaMillar
Interpretação
Favour Joshua OPAREMI
Favour Joshua OPAREMI
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Favour Joshua OPAREMI
Favour Joshua OPAREMI
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Dinho
Dinho
Produção

Letra

Rapper wey them no fit define
(lailai)
Doings wey them no fit recline (nibo?)
We don leave all them OGs behind
Them OT benign, won to 59 toti resign
(Ẹmi wọn o gbe)
Ọpọ n try but them no be the guy (yeah)
Them no really blind, but been wan do like them no see the style (dawg)
Fvck going in dry, if I\'m going inside, e no fit be, lai
No matter the kele, dede pata yo ti di Nile
O ri ni guy awọn ‘mọ yẹn n tori mi die (ehn)
Kpọnrọn todun mu wọn gb‘okiti bai (piun)
Iṣẹ oluwa ni, e no be design (no)
You no fit ever say you see the shine (yes)
Ologo number nine, you no fit rewind (Haaland)
But these days, rappers dey flow with the tide
Na real gbes, streets crase, werey loti di bai
O silly, guy
Ọpọ n follow without knowing the why
That portion no fit be mine
Asiwaju, me I no be disci\' (front front)
Lai lai, ko le si slowing the grind or throwing the drive
Ọmọ ‘ya I ain\'t showing rescind
Ẹ le delay, una no fit deny
Ẹ le so story mi, why
Mi o n shey uncle Yemi, ẹ le ri hommie yii tie (kẹ kinky)
Were lo ti di bai
Were lo ti di bai
Were lo ti di bai
Were lo ti di bai
Yeah, lori titi were lo ti di bai
Written by: Favour Joshua OPAREMI
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...