album cover
Julius Malema
8
Afro-Beat
Julius Malema foi lançado em 30 de janeiro de 2025 por PAN AFRICAN LIFESTYLE INC. como parte do álbum Julius Malema - Single
album cover
Data de lançamento30 de janeiro de 2025
SeloPAN AFRICAN LIFESTYLE INC.
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM117

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Manny Bope
Manny Bope
Vocal de apoio
COMPOSIÇÃO E LETRA
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Composição
Solange Bope
Solange Bope
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Produção executiva
Solange Bope
Solange Bope
Produção executiva

Letra

Di one we know is Julius
No Brutus
Come refine the brut with us
Cut Caesar we fi talk Malema
Juju na Western dilemma
E get that fighting spirit
Innit
Talkin' Julius
Yeah, we ruthless
Traitors, toothless
Dem don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Hmmmm
One Africa united
Diaspora dey invited
Afro-Caribbean unity
Forward movement trajectory
We dey talk with verbal artistry
The message na liberty
Economic freedom fighters
Malema na big igniter
No try Juju
Warrior spirit like Shaka Zulu
Traitors don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Written by: Emmanuel Bope, Solange Bope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...