album cover

Element

634Afro-Beat2024
album cover
Element foi lançado em 15 de maio de 2024 por Encore Recordings como parte do álbum 757 (EP)
Álbum757 (EP)
Lançado15 de maio de 2024
SeloEncore Recordings
IdiomaEnglish
BPM114
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

[Verse 1]
Come make we dissapear
Make we go Ibiza
Me I know a dealer
We no need no visa
Make we dey for high way
While we blowing trees up
We suppose to speed up
Speedometer no fit read us
[Chorus]
I’m in my element I know
I need shayo to turn me up oh
Nothing fit to break me down oh
Me I don mix Alomo eh
I’m in my element I know
I need shayo to turn me up oh
Nothing fit to break me down oh
Me I don mix Alomo eh
[Verse 2]
Poor me some more Don Perignon
So many shots from my pump action
My sativa give me mix fraction
The indica cool my tension
Let’s get wasted
Life's not a waste of time nuh
Not tryna waste my lifetime
One shot, one puff
Want to feel so lost in ma thoughts
[Verse 3]
Come make we dissapear
Make we go Ibiza
Me I know a dealer
We no need no visa
Make we dey for high way
While we blowing trees up
We suppose to speed up
Speedometer no fit read us
[Chorus]
I’m in my element I know
I need shayo to turn me up oh
Nothing fit to break me down oh
Me I don mix Alomo eh
I’m in my element I know
I need shayo to turn me up oh
Nothing fit to break me down oh
Me I don mix Alomo eh
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide

Rodapé do Shazam

Selecionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Siga-nos

Loading...