Apresentado no
Músicas semelhantes
Créditos
INTERPRETAÇÃO
Lil Kesh
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Keshinro Ololade
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Syn X
Engenharia (mixagem)
Jhay2unez
Produção
Letra
A le wi le se a le se le wi
All the blessings wey dey come my way
Omo it's damn too much(Omo it's plenty gan-gan)
Calculator no fit calculate omo na calculus(Culus)
And that is how you go from being a
Bariga boy to being fabulous
A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni
Ahn ahn ahn
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
A le se le wi ni
Ouu ouu ouu
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
You can go from a bungalow to buying your mama a house
From kobo kobo to stacking up dollar and pounds
From molue molue to a G Wagon
As you can see now I dey ball pass Lebron
So tell me why I no go denge po
Na the blessing dey make me nene po
Na every day now
I dey fresh like today's bread
If God tell you say e dey for you(E dey there)
O fa mi lowo soke
Now I'm on top(On top)
O fa mi lowo soke
Mo de jelo o(Jelo o)
Mo gbemi soke ga ju
Gbogbo aiye lo o(Aiye lo o)
O fa mi lowo soke
Now I'm on top(On top)
O fa mi lowo soke
Mo de jelo o(Jelo o)
Mo gbemi soke ga ju
Gbogbo aiye lo o(Aiye lo o)
A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni baba
He'll do what He says He will do
So ye ma fo ya padi mi ye ma very
A le se le wi ni
Ahn ahn ahn
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
A le se le wi ni
Ouu ouu ouu
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
Oh I cannot tell it all
All the blessings wey dey come my way
Omo it's damn too much
(It is damn too much)
Calculator no fit calculate
Omo na calculus
And that is how you go from being a
Bariga boy to being fabulous
Ahn ahn ahn
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
A le se le wi ni
Ouu ouu ouu
Your cup go overflow
You sef go dengo po oo
Writer(s): Keshinro Ololade
Lyrics powered by www.musixmatch.com