album cover
Reference
album cover
Reference foi lançado em 28 de julho de 2022 por Cheloh Records como parte do álbum Kusiid to the World - EP
28 de julho de 2022
SeloCheloh Records
IdiomaEnglish
BPM
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

Cheloh
Carpass Nsenku
Kusiid oh
Good music on the mix
Yo boy! Siido, skill high man
Mi talent na antenatal Boom!
Everyday, I dey hustle till my pay day
(Hmm hmm)
Everyday (Everyday)
I'm steady on my grind no holiday
(No holiday)
Oh yes i come from the ghetto
Right now we dey reign oh
Dem be no wan believe me
Dem be no want to see me shine
Now the whole world dey feel me
Shout out to my people wey dey feel me
(Jah bless you)
Oluwa don announce me
Thank God for that reference
(Boomba)
Oh na na yeah
Thank God for that reference
(Hmm hmm)
Yo boy!
Thank God for that reference
(Ya ya)
Kusiid oh to the world
Thank God for that reference
(No be lie, No be lie lie lie)
Where you dey?
(Where you dey)
When i dey hustle till on Sunday
So many days
(So many days)
I dey sin say na jollycate
(Mercy mercy mercy, hmm hmmm)
But heaven had mercy
I'm a sinner but God still dey bless me
(Bless me)
Dem be no wan believe me
(Oh no)
Dem be no want to see me
(See me now, uh waoh waoh waoh) shine
Now the whole world dey feel me
(Say the whole world dey feel me)
Shout out to my people wey dey feel me
(Jah bless you, Love y'all)
Oluwa don announce me
Thank God for that reference
(Boomba)
Oh na na yeah
Thank God for that reference
(Hmm hmm reference)
Yo boy!
Thank God for that reference
Kusiid oh to the world
Thank God for that reference
(Na na na eh na ah ah yeah yeah)
Cheloh
Written by: Uchechukwu Onyemauche
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...