album cover
Ginger
65
Afro-Beat
Ginger foi lançado em 29 de março de 2024 por Songdis Ltd como parte do álbum Ginger / Beast Mode - Single
album cover
Data de lançamento29 de março de 2024
SeloSongdis Ltd
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Emmybrown
Emmybrown
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Dangyang Israel Elisha
Dangyang Israel Elisha
Composição
Emmanuel Odume
Emmanuel Odume
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Yoskitter
Yoskitter
Produção

Letra

Back then dem no mind us
We tell dem our dreams dem Dey whine us
Now look where we at
Definitely not at the spot wey we start
Spread far like virus
And My calculator nor dey minus
As a matter of fact
We reaping all the fruits of the hard work we plant
Omo since I Dey go I neva taya
Ahhhhhhhh
Ginger Dey my body
Ahhhhhhhh
Omo since I Dey go i neva taya
Ahhhhhhhh
The tin dey for my blood ohh
Ahhhhhhhh
Yeah Boy I Dey steady get litter
Big show killer
Err tin dope like I be a coke dealer
Lyrical godzilla
Got a blessed medulla
Steady I be stacking up the racks and mulla
Dem no fit run my race
Money on my mind I no Dey look their face
If another **** try to take my place
I go change am for dem
Me I go change am for dem
Boy i Dey stick to my lane
Stay focused I Dey win regardless
The emptiest barrel make noise the loudest
Everything i want is expensive and fancy
That's the reason I'm cooking records like Hilda baci
Soft life I no like stress
Errtin make sense like sentence
Putting in my best all day I nor Dey settle
And if my voice crack I go sing falsetto
Omo since I Dey go I neva taya
Ahhhhhhhh
Ginger Dey my body
Ahhhhhhhh
Omo since I Dey go i neva taya
Ahhhhhhhh
The tin dey for my blood ohh
Ahhhhhhhh
Omo since I Dey go I neva taya
Ahhhhhhhh
Ginger Dey my body
Ahhhhhhhh
Omo since I Dey go i neva taya
Ahhhhhhhh
The tin dey for my blood ohh
Ahhhhhhhh
Written by: Dangyang Israel Elisha, Emmanuel Odume
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...