album cover
Normal Level (feat. Tiphe)
70
Music
Normal Level (feat. Tiphe) foi lançado em 29 de agosto de 2025 por Soundhub Entertainment como parte do álbum Road to Greatness - EP
album cover
Data de lançamento29 de agosto de 2025
SeloSoundhub Entertainment
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Poundz Boy
Poundz Boy
Interpretação
Abel Gabriel Owobi Boluwatife
Abel Gabriel Owobi Boluwatife
Vocais
Adebayo Abiodun Abraham
Adebayo Abiodun Abraham
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Abel Gabriel Owobi Boluwatife
Abel Gabriel Owobi Boluwatife
Composição
Adebayo Abiodun Abraham
Adebayo Abiodun Abraham
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Festbeatz
Festbeatz
Produção executiva

Letra

I woke up early morning
Pray on my knees
Shey na only God i fit telly my needs
All the bad things wey my eye no go see
As omope i know e sure for me
Call up my gees
We light up our my trees
Everything on Jah i dey do my thing
Mama still dey tell me mafoya
Cus e sure for me eh
See me on the top i dey level up
Shebi olorun koshore fenikan
See me mehn i dey inform
Even when dem fake us
E no shake us
Ho ho am favored
Shebi my God no go shame us
Call on Jah to come save us
We ghetto boys
Now we up
See me i dey level up
Shebi olorun koshore fenikan
See me mehn i dey inform
Even when dem fake us
E no shake us
Ho ho am favored
Shebi my God no go shame us
Call on Jah to come save us
We ghetto boys
Now we up
Omo mo ti bolorun so
Mo fo ro mi lorun lowo
Make dem no go take me play
Ni mo shey call on God
Mo so ra mi folorunsho
It takes a whole lot to stay u
Me I try my best
In no time
Mo ma le won
Cus I get my trust on God
Mo ma she lor
On loun
Won Bo
She Bo ri won (she Bo ri won)
Mehn am moving in accordance
When I show working
Emi Lon wa lor
Breakthrough
Wo lu Doha
Emi Idan gan gan
Emi lo da mo
Omo normal level
God shame that devil
Mo de ni taye mo
It takes two tangle
Gimme two lambo
Ki le porun ka ye mo
See me on the top i dey level up
Shebi olorun koshore fenikan
See me mehn i dey inform
Even when dem fake us
E no shake us
Ho ho am favored
Shebi my God no go shame us
Call on Jah to come save us
We ghetto boys
Now we up
See me i dey level up
Shebi olorun koshore fenikan
See me mehn i dey inform
Even when dem fake us
E no shake us
Ho ho am favored
Shebi my God no go shame us
Call on Jah to come save us
We ghetto boys
Now we up
Written by: Abel Gabriel Owobi Boluwatife, Adebayo Abiodun Abraham
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...