album cover
Drip
25
Music
Drip foi lançado em 7 de novembro de 2025 por Proxzee como parte do álbum Drip - Single
album cover
Data de lançamento7 de novembro de 2025
SeloProxzee
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM113

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Proxzee
Proxzee
Vocais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Prosper Ekpenyong
Prosper Ekpenyong
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Demzee
Demzee
Produção

Letra

Drip
Drip too hard like that
Got a whip that moves so fast
Baby girl that’s normal
Why her ass so fat like that
Chop 1 wire then act normal
Turn baby girl make I tap tap tap
Say she no go charge that’s not normal
On God
(Anything Dey like make dem talk
But no be dem Dey give me food chop)
On god
Mk dem show me who Dey talk
Wetin sup inside the club
No de hear wetin dem talk
Only working for the bag
Talk talk talk talk
Dem go Dey talk talk talk talk
But I still conquer
When last wey you see money for ground
Too scarce Omo I be flypikin
See na
As you can see I’m on my steeze now
Composed from head to toe yh
Shey you de feel the vibe
So make we burn up trees and
Dance to my tune ahh
Written by: Prosper Ekpenyong
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...