album cover
MIND
188
African
MIND foi lançado em 12 de dezembro de 2025 por TIA/DANGBANA REPUBLIK como parte do álbum MIND - Single
album cover
Data de lançamento12 de dezembro de 2025
SeloTIA/DANGBANA REPUBLIK
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM117

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Tia
Tia
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Rilwan Tiamiyu
Rilwan Tiamiyu
Letra
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
David Aduratomi Noiki
David Aduratomi Noiki
Produção

Letra

If i dey High omo ogo ogbo nkan kan
Not for my life l knock my neighbors door
This style this style uncommon gan
This style This style
If i dey yarn my mind
You know say
E fit dey let you loose your own mind
Shonnbalo
If i dey yarn my mind
You know say
E fit dey let you loose your own mind
Shonnbalo Shonnbaloo
Confession bad man no confession
Influencers for my possession
All night no disconnection
I go many girls dem like Kate Henshaw
Nd na most of this girls dem wan protection
Many many times i do i no mention
You know bad man authentication
Bad body bad bad body bad bad
One more time she go dance to my Lamba
This kind gbedu wey tight ordinaka
Sugarcane all the girls wan ba ba
Haa dis kele wey E dey
Cry am make dem tell me where E dey
Me wey dey drop Aza everyday
Talk money everyday
Shoot money everyday
Me i go dey kill am any day
E dey body worry worry dey
E dey body worry worry dey
Confession bad man no confession
Influencers for my possession
All night no disconnection
I go many girls dem like Kate Henshaw
Nd na most of this girls dem wan protection
Many many times i do i no mention
You know bad man authentication
Cease fire omoge make you no jam
A lotta girl see taya dem dey inside life
100 gram no still join my telegram
Wey your babe dem dey ball like belligham
You wan link up come ball we no indoor
Omope ni oshamo boshenlo
I get soft link habey dey for forex
Many connecting many disconnect
You dey come make you try dey come correct
Since the least no dey finish for pocket
Haa dis kele wey E dey
Cry am make dem tell me where E dey
Me wey dey drop Aza everyday
Talk money everyday
Shoot money everyday
Me i go dey kill am any day
E dey body worry worry dey
E dey body worry worry dey
Written by: Rilwan Tiamiyu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...