album cover
COMPETI
album cover
COMPETI foi lançado em 30 de janeiro de 2026 por Kycker Music como parte do álbum COMPETI - Single
30 de janeiro de 2026
SeloKycker Music
IdiomaEnglish
BPM89
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Letra

Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Verse 1
My own pattern i dey cruise
 dey my lane and e dey move
Still reaching for the stars shine
Aiming for the moon
Many things i no fit prove
 I wouldn’t wish to be me, if i was you
(But)
You know say i dey gbona
Fya can cool
Ran many kilometer
To stack my bread up
The storm don’t last forever
So keep your head up
As we dey hustle brother
We still dey jelo
Abeg no rip another
Ogbeni fear God
Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Written by: David Morakinyo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...