album cover
Maybe
album cover
Maybe foi lançado em 10 de abril de 2026 por Priva8 Ent Inc. como parte do álbum Better By Far
Lançado10 de abril de 2026
SeloPriva8 Ent Inc.
IdiomaEnglish
BPM146
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Letra

Ulah timicoaleryo
Ulah ulah ulah
Ulah U ha ha ha
Hi my ammunition
Omoge you sweet like african jollof
Wa mio le mu mora mo
Malo terminate you no be terminator
Mama this your examination
I go do malpractice mi le dako ah
Ye ma kami lohun Oma n kami nisho
Oma n ka mi nisho gan
Oh girl I'm in the mood right in the mood right now
Take off jacket and your pant right now
You gat me acting a fool for you
Gat me acting a fool
I gat the source and I gat the juice
So if you want me to pull up in a suit and tie
Life is too short don't be rude be nice for the night
And I will be good
Cause in the middle of the night ima think about you my chayer
Sho n gbo mi dada you hot like fire
Inside my kidney and inside my bladder I love you scatter hey
Ima take you round the world show you things wey go make you go gaga
I trowey my Igbo I trowey my lighter
I wan see your papa
God bless your mama
Your beauty o nja mi lara je oh
Baby maybe you are the one for me
Baby maybe you are the one for me
Baby maybe you are the one for me
For a very very long time I've been searching for a girl like you
Ife yi ole gan that I can't even deny it
Even my mama sef ask me say wetin dey make me insane o
I tell my mama say abeg wait o
For your love I no mind I no mind go insane o
Ife e lo n mumi shayo
Even my mama gon ole dami duro
Emi gan ti ready lati mu e lole
Baby girl don promise me say e no go dey use me play
Ife e lo n mumi shayo
Even my mama gon ole dami duro
Emi gan ti ready lati mu e lole
Baby girl don promise me say e no go dey use me play
Cause in the middle of the night ima think about you my chaya
Sho n gbo mi dada you hot like fire
Inside my kidney and inside my bladder I love you scatter hey
Ima take you round the world show you things wey go make you go gaga
I trowey my Igbo I trowey my lighter
I wan see your papa
God bless your mama
Your beauty o nja mi lara je oh
Ife e lo n mumi shayo
Even my mama gon ole dami duro
Emi gan ti ready lati mu e lole
It's bammyhigh
Ife e lo n mumi shayo
Even my mama gon ole dami duro
Emi gan ti ready lati mu e lole
Written by: Oluwatimileyin Samson Oluwafemi

Loading...