album cover
Bless
3
Reggae
Bless foi lançado em 26 de junho de 2026 por Endless Og como parte do álbum Bless - Single
album cover
Data de lançamento26 de junho de 2026
SeloEndless Og
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM

Créditos

INTERPRETAÇÃO
ENDLESS OG
ENDLESS OG
Interpretação
Ashema Tochukwu Vitus
Ashema Tochukwu Vitus
Vocais principais
COMPOSIÇÃO E LETRA
Ashema Tochukwu Vitus
Ashema Tochukwu Vitus
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Michael Samuel Kenechi
Michael Samuel Kenechi
Produção

Letra

I know you know
My name is Endless
(Global Soundboi)
Ya man
Father bless, bless, bless
Oh Father bless, bless, bless
Your boiz, how e go kwan
This local
E no go bad
If we take it international
E don tey
Wey your boiz don dey vocal
Oh Lord
We need proper sellout
No be say
I dey in a haste
I have been on my cool
I don grind sotey
People dem dey think
I be onuku
Na for only You
I dey believe on
Wallahi, I no fit give up
Father bless
Bless all Your boiz
Now all them underrate us
Yeah, yeah
Father bless
Bless all Your boiz
Alhamdulillah
Llah llah
Alhamdulillah
Llah llah
Ahh!
Body don dey pepper us
They said delay is dangerous
E come get as e be
Like nothing dey for us
Show mercy
Father rise us
Rise us
Like Lazarus dead bone
Rise us
Your blessings
Gon’ shock me like kolos
Rise us
We gon’ beat and tear them
Like Spartacus
Yeah now
Yeah now
Father bless
Bless all Your boiz
Now all them underrate us
Yeah, yeah
Father bless
Bless all Your boiz
Alhamdulillah
Llah llah
Alhamdulillah
Llah llah
Written by: Ashema Tochukwu Vitus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...