album cover
Settings
album cover
Settings foi lançado em 26 de agosto de 2026 por 247 Focus/Motion, Cali studios como parte do álbum NOT NEW - EP
Lançado26 de agosto de 2026
Selo247 Focus/Motion, Cali studios
IdiomaEnglish
BPM160
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

Dem tell me say make I come one side like that
I dey come I dey come
No be lie
yeah yeah yeah for front
The thing be say like I no wan jam all these kpokish girls them
You understand
Their doings no pure
Catch me for the settings Omo if e no be kpokish
Omo if e no be money **** you're talking rubbish
Seven G full the backy this one no be Scottish
I be ph boy e no mean say me I be cultist
Yeah I'm fly as shit (yeah)
**** you no fit do this shit
All the money wey I make you no fit make this shit
Yeah I'm fly as shit (yeah I'm fly as shit)
Fine girl say she wanna suck my dicky dicky
Cause I pulled up in balenci and my Ricky Ricky
I don waka for this life just to make the money
Stacking up my racks imma need a higher ceiling
We done tey for this shit
And you know that
Play along for the beats And romance
I wanna sip this codeine for weather (yeah)
Your shawty bouncing on me umbrella
Yeah yeah
I Dey fire
Every night and day omo we dey wire
I done see all this corny Men with their aza
Omo kilo wire
Fine girl say she wanna suck my dicky dicky
Cause I pulled up in balenci and my Ricky Ricky
I don waka for this life just to make the money
Stacking up my racks imma need a higher ceiling
Written by: Eboss Calistus, Favour Owiriwa

Loading...